Your Health and Wellness Partner

Anemia: Causes and Treatment (Pidgin)

Anemia: Causes and Treatment (Pidgin)

Wetin ANEMIA mean?

Anemia na when red blood cells no dey enough for person body. The red blood cells, na dem dey transport oxygen inside the blood.

If these red blood cells dey reduce, the blood no go fit dey carry oxygen to all the other body parts, and this one fit cause serious complications.