Your Health and Wellness Partner

How your diet could hurt your liver (Pidgin)

How your diet could hurt your liver (Pidgin)

You know say the kain things wey you dey chop fit affect your liver?

If you chop this kain food dem too much, e fit affectv your liver.

Some of the food na red meat, alcohol, fried food and food wey get too much salt.