Your Health and Wellness Partner

Skin cancer (Pidgin)

Skin cancer (Pidgin)


Skin Cancer na when some kain abnormal growth dey happen for the cells wey dey the skin.

Dem never really understand the cause of this cancer, but some factors fit increase the risk to get am.