"Symptoms and treatment of malaria  (Pidgin)"


Malaria na common sickness for Africa, even though dem dey make   
plenty effort to reduce am.  

Children, especially children wey dey under 5 years, na dem dey easily   
get this malaria because their immune system never strong enough to   
fight the sickness.  

E get some ways wey we fit use prevent malaria so that our children go   
dey safe.