Your Health and Wellness Partner

"Urinary Tract Infection in Pregnancy (Pidgin)"

"Urinary Tract Infection in Pregnancy  (Pidgin)"


You sabi say Urinary Tract Infections (UTI) dey common for 
pregnant women?

Hormonal changes and high amount of sugar or protein for pregnant 
woman urine dey follow cause am.

If dem no quick treat UTI, e fit cause serious wahala.